Jaywon - Sugar (Viral Video) ft. Jaywillz
JaywonVEVO JaywonVEVO
23.2K subscribers
17,122 views
0

 Published On Jan 22, 2022

Jaywon presents the viral video for "Sugar" feat. Jaywillz

If I be ur man I be ur freind all the
Bring all your worries and tragedies to me
So long is curing ur sorrows
I can borrow girl I don’t mind
Cus next time I choose you

You be my sugar keeping you on my waist round
I be your cool guy girl next time I choose you uu (2x)

No come dey try to play me Na wetin all the girls don dey do me lately
Baby na you I choose follow my lead i go upgrade you
I go give you anything wey you need you the one wey I want
Je ka soro ma lo koro eh eh
( ma je koju timi ( don't put me into shame) )
Oh no no girl you spicy like rodo
Oh no no girl I’m falling only for you


You be my suger keeping you on my waist round
I be your cool guy girl next time I choose you uu (2x)

Call me when you need some good loving loving oh yeah
I no mind I go meet you anytime anywhere
I’m on my way baby I no fit wait to hold you in my hands
I’m on my way baby (sweet like sugar)
Oh no no girl you spicy like rodo
Oh no no girl I’m falling only for you

You be my suger keeping you on my waist round
I be your cool guy girl next time I choose you uu (4x)

Follow Jaywon
Facebook:   / jaywonjuwonlo1  
Instagram:   / jaywonjuwonlo  
Twitter:   / jaywonjuwonlo  
Snapchat:   / jaywonjuwonlo  


http://vevo.ly/V1M798
https://afrobeatsdistro.com

show more

Share/Embed