Yemi Alade - Amazing Grace (Lyric Video)
Yemi Alade Yemi Alade
2.35M subscribers
598,569 views
0

 Published On Dec 21, 2023

Effyzzie Music Group Presents the official Lyric Video for Amazing Grace, Performed by Yemi Alade.

Mamapiano EP available on all platforms stream here

https://fz.effyzziemusic.com/YAMamapiano


Lyrics

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh(crocodile skin)

Verse 1.
Na your amazing grace dey jeep me going
When I'm falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I'm going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter


Verse 2
Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I'm hotter than lava
Whose bad dem know that I'm badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can't reach me you need a ladder
I'm flying high helicopter

Ajee
CHORUS
High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher


Connect with Yemi Alade
https://www.yemialadeofficial.com
  / yemialadee  
  / yemialade  
  / kingyemialade  

#YemiAlade #Mamapiano #EffyzzieMusic

show more

Share/Embed