Lyno Casino - Baller Remix ft. iyanya [Official Video]
Lyno Casino Lyno Casino
1.83K subscribers
108,956 views
0

 Published On Mar 16, 2024

Lyno Casino - Baller
Lyno Casino - Baller Remix Ft Iyanya (Official Video)
Stream more songs from Lynocasino: https://lynocasino.lnk.to/Baller

Follow on all social platforms:
X: @Lynocasino
Ig: @lynocasino
Fb: @Lynocasino
TikTok: @Lynocasino


Lyrics: Baller
Mandela
Your body make me consider
Make I run away to you
But I nor wan Dey gum body now

Pour liquor
Money Dey flow like liqour
I nor Dey smoke no cigar
Everyday I Dey call my dealer

As you see me so I nor Dey do like Carolina
Inna d club 10 shots of tequila
Big batty girl call me LYNO CASINO
Street credibility inna my zanga
Monkey wey work nai him Dey chop
You wey nor work you nor fit chop
Make you nor Dey do like karashika
Abeg Abeg Abeg me I wan be baller

Baller
Baller
Baller
Baller
Baller

Angela me I get the pounds and the body energy wey go make you bend am

Inna back of the rover girl I go spray you dollar

Dangote nor get muller cos I Dey spend abnormal

I do my thing differently I’m on colos

Shayo nor good for who nor get money to buy am

In a the club ten shots of tequila

Street credibility inna my zanga

Everytime Dey see a baller now they wan bill am

Monkey wey work nai him Dey chop
You wey nor work you nor fit chop
Make you nor Dey do like karashika
Abeg Abeg Abeg me I wan be baller

Baller
Baller
Baller
Baller
Baller

When the money don enter I Dey carry shoulder
I nor send nobody
Eee ameno
Eeee Ameno

#iyanya #afrobeat #ballerremix #musicvideo #youtube #lynocasino

show more

Share/Embed