Joeboy - Beginning (Visualizer)
YouTube Viewers YouTube Viewers
1.16M subscribers
52,295,272 views
0

 Published On Aug 15, 2019

Joeboy, the Nigerian singer behind viral smash “Baby,” returns with his new single “Beginning,” produced by Killertunes. Joeboy's “Beginning” captures that space between the friend zone and romance with its succinct refrain: “I’m beginning to begin to fall in love.”

Stream & Download Beginning Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboyBeg...

Lyrics

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel

More from Joeboy
BABY (Official Video):    • Joeboy - Baby (Official Video)  
BABY (Visualizer):    • Joeboy - Baby (Visualizer)  
FAAJI ft. Mr Eazi:    • Joeboy ft Mr Eazi - Faaji (Official V...  
FIRE with GuiltyBeatz & King Promise:    • Video  
FAKOSI:    • Video  

Connect with Joeboy:
Instagram:   / joeboyoffic.  .
Twitter:   / joeboyofficial  
Facebook:   / iamjoeboy  
Soundcloud:   / joeboyofficial  
YouTube: https://www.youtube.com/channel/UCv3E..

More from emPawa Africa
Watch emPawa 100 Videos Here: https://bit.ly/31hURbD
Watch emPawa Africa Exclusives Here https://bit.ly/2Mypea9
Watch emPawa Room Here: https://bit.ly/2XEcXFq
Watch emPawa Live Here: https://bit.ly/2XLvj8z

Keep up to date here:
http://www.empawaafrica.com/
  / empawaafrica  
  / empawaafrica  

#Joeboy #Beginning #Baby #emPawaAfrica

show more

Share/Embed