Seyi Shay - Pempe ft. Yemi Alade (Official Audio)
Seyi Shay Seyi Shay
136K subscribers
772,440 views
0

 Published On May 6, 2021

Listen to the Official Audio for Pempe by Seyi Shay featuring Yemi Alade.

Stream Pempe on all platforms:
https://seyishay.ffm.to/pempe

Lyrics:
Intro
Pempe, Pempe
(Seyi Shay)
Verse 1
You yarn me say you want a serious something, pempe
We just start to yarn you say you want my cookie, pempe
I’ve drawn the line if you get mind, make you cross, pempe
And The Alarm must sound if you touch my private property, pempe

Chorus
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dere
x2

Verse 2
I hear the shit dem be talking about me
Trolling me, han han very clouty,
Follow you talk, tell dem say you done knack me o oooh no
You call I pick, won so pe mi cheap
O dia easy, to be a celebrity
Seyi baby too much feferiti
Eh eh eh eh eh

Chorus
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey
x2

(Yemi Alade)
No go there
Im saying ma lo be
Sister no go there
Not playing ma lo gbe
Season after season
trending for no reason
Just they chop my chicken
I no get time for beefing
Na na na
Nothing but my matter wey him
Carry for him head
Like say na him dey help me sell am
Account balance nothing
Is a big boy nothing
Don’t touch me Ogbeni
Don’t try it
I be pempe o o o


Chorus
Pempe o o, pempe,
Pempe oooo,
Pempe oo,
Ogbeni no go dey

Follow Seyi Shay on
Instagram   / iamseyishay  
Twitter   / iamseyishay  
Facebook   / iamseyishay  
Website www.iamseyishaylive.com

#SeyiShay #Pempe #YemiAlade

show more

Share/Embed